Wednesday, June 27, 2018

Nigeria players in the plane after the defeat to Argentina




NAIJA in the PLANE
Mikel- so, we're coming home now
Balogun- yes oh
Etebo- chai, my first world cup
Ighalo- tha referee do ojoro
Musa- shut up joor, see free post wey u no fit score, no be
like my ball..... Walatalai , lemme catch u
They started fighting (ighalo and Msa)
Mikel- it enough
Ndidi- see as Messi dey dribble idowu
Idowu- you think say he easy, a whole G. O. A. T
Iheanacho- Omeruo no fit pursue Messi.
Omeruo- when nobody fit support, Ekong dey do like Ode(Un
experienced Defender)
Balogun- Messi na god....
No body fit stop am
.
Rohr- will u all shut up!!!, u played stupidly
Iwobi- when u no start me nko, mtcheEew!!!!!
Buhari- (calling Mikel) ... U people should not come back
home....
Moses- Naija all the way home
Lolzzzzz.........











To advertise with us contact +2348161111767

No comments:

Post a Comment